letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de attention(remix) - phemi

Loading...

or make i runnaway
as i turn 19
all my reason and thoughts opaque
on my knees with my cross i pray
as i don put my heart at stake
come dey be like say
out of all my fears (my fears)
na only you i no fit to face i swear
boju boju wipe away all my tears
make all my feelings no go disappear
in my head o
the kain pain wey you no fit compare to
i’m broken i’m feeling obsessed o
i no know wetin wey i wan do
mmmm mmmm
wan feel your body vibration
do me things, i no fit come question
wan confess all my intentions

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weakеn my anchor
e don dey cause deprеssion
no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression
with this situation i couldn’t even help myself
i was writing letters ,hoping you could send as well
you were busy taking pictures of your self as well
and said i’ll call you ,but you wouldn’t even text (aswr)
well is time to say good bye
but i wish i had you back
got couple n-gga blowing up your phone up in the night
girl i wish i held you back ,put your hands all up on mine
now my phone is empty ,wishing you would call me out tonight
so i swear
girlie can you come back now
babe i’m alone right now, but i hold my tears
make you no go fall my hand
baby i’m in love right now, can i say my mind
make you no go leave me now
cus babe your the one i need ,you been on my mind
so would you ,would you take my pain ,make i no go dey cry again

wetin e go take
wetin e go take for our love to light again
wetin u go do me, wey go make me start to feel
i no go fit relate to how the matter wan dey be
e ma roju mo
e ma roju mo
e ma roju mo
e ma roju mo
no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...