letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de attention - phemi

Loading...

or make i runnaway
as i turn 19
all my reason and thoughts opaque
on my knees with my cross i pray
as i don put my heart at stake
come dey be like say
out of all my fears (my fears)
na only you i no fit to face i swear
boju boju wipe away all my tears
make all my feelings no go disappear
in my head o
the kain pain wey you no fit compare to
i’m broken i’m feeling obsessed o
i no know wetin wey i wan do
mmmm mmmm
wan feel your body vibration
do me things, i no fit come question
wan confess all my intentions

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weakеn my anchor
e don dey cause deprеssion

this depression is taking a hold of me
i no really know wetin happen to me
buh na your love i want e go make me happy
girly for you love i go k!ll anybody
take all of my money, come coolu my body
many many things wey my eye don see
sobing in the room sipping hennessy
no go play my heart like you be messi
henessy ti gbe mi trabaye
i no want n0body shalaye
make i carry you go faraway
for this life i dey , many things wey dey trouble me
me i no fit talk again , sativa take my pain away
i no wan dey feel am again, e dey cause migraine
i no wan dey feel am again , i no wan dey feel am again

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression

wetin e go take
wetin e go take for our love to light again
wetin u go do me, wey go make me start to feel
i no go fit relate to how the matter wan dey be
e ma roju mo
e ma roju mo
e ma roju mo
e ma roju mo

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression

no oooh ooh ooh
i need love and affection
i need all your attention
i need to cool my pressure
hyper tension
wan dey k!lli me small small
e don dey weaken my anchor
e don dey cause depression

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...