letra de matrimony - peruzzi
[intro: peruzzi]
we are gathered here now
in holy matrimony, matrimony
holy matrimony, matrimony
[verse 1: peruzzi]
oya swuwa
girl i’m ready what you waiting for
take it easy baby let’s see small ( easy)
give me jejely
o da ka re baby give them softly softly ehn
slow and steady
you are my freaking freaky
hoiiiin give me jejely
[chorus: peruzzi]
i say who dey handle you (n0body)
who dey sample you (n0body)
who dey cuddle you (n0body)
say dem wan do you
ahey make dem dey there lane
i say who dey handle you (n0body)
who dey sample you (n0body)
who dey cuddle you (n0body)
say dem wan do you
ahey make dem dey there lane
[post-chorus: peruzzi]
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
[verse 2: tiwa savage]|
for the lips and one the neck yeah, kiss me properly
enemies wey dem want to dey vex we give them gradually ahey
give me ring i’ll be your property
tell your mummy daddy make them know (make them know)
say i want to give you loving on the low
mama try, give me ring i’ll be your property
[chorus: tiwa savage & peruzzi]
you say who dey handle me (n0body)
who dey sample me (n0body)
who dey cuddle me (n0body)
say them wan do me
ahey make dem dey there lane
you say who dey handle me (n0body)
who dey sample me (n0body)
who dey cuddle me (n0body)
say them wan do me
ahey make dem dey there lane
[post-chorus: peruzzi]
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
oya come and take this sugar all over all over
i’m catching feelings oh baby
all over
you gat me falling all over all over
as you give me jejely
[outro: peruzzi]
we are gathered here now
in holy matrimony, matrimony
holy matrimony, matrimony
letras aleatórias
- mereki › letra de french kissing - mereki
- stan rogers › letra de the badger drive - stan rogers
- the grinns › letra de humiliation - the grinns
- 2pac › letra de troublesome (live) - 2pac
- the masochist › letra de noizmakerz - the masochist
- cayouche › letra de les tymeux - cayouche
- cruz cafune › letra de forbes - cruz cafuné
- the golden hour › letra de take off your jacket, leave your heels on - the golden hour
- feu chatterton › letra de l'oiseau - feu! chatterton
- briet › letra de carousel - briet