letra de isolova - peruzzi
intro:
isolova
bundle in my ear, bundle in my ear
daaawwgs, ayee
ah ehn ole
ehn ole
ahn ehn ole
ole-le-le ole
ehn ole
ahn ehn ole
ahn ehn ole
ole ole-le-le ole
pre-chorus:
you wey dey chop anyhow (ole)
how far you wan k!ll pesin (ole)
chop meat chop this chop that (ole oooo)
ole-le-le-le-le (ole)
you wey dey knack anything (ole)
how far you wan wound pesin (ole)
knack, knack, knack (olе oooo)
ole-le-le-lе-le (ole)
chorus:
hands on your head (old soldier)
go go (go lower)
ge-ge (game over)
it’s all what (isolova)
hands on your waist (old soldier)
go go (go lower)
ge-ge (game over)
it’s all what (isolova)
verse 1:
you don do dremo (ole)
you come do of lay-lay (ole)
now you wan do obo (ole oooo)
ole oo (ole)
last time you go see banky (ole)
chop am clean mouth with hanky (ole)
baby this hanky panky (ole oooo)
ah ole oooo (ole)
bridge:
stop am
[?] (olova)
who you-
[?] (isolova)
stop am
[?] (olova)
how do you cope?
[?] (isolova)
verse 2:
guy wey theif my jam (ole)
e say e wan drop am (ole)
that time you go see van damme (ole oooo)
ah ole ooo (ole)
shey you say you know don jazzy (ole)
say una meet for embassy (ole)
ah, you wan jonze ya daddy (ole oooo, ole)
pre-chorus:
you wey dey chop anyhow (ole)
how far you wan k!ll pesin (ole)
chop meat chop this chop that (ole oooo)
ole-le-le-le-le (ole)
you wey dey knack anything (ole)
how far you wan wound pesin (ole)
knack, knack, knack (ole oooo)
ole-le-le-le-le (ole)
chorus:
hands on your head (old soldier)
go go (go lower)
ge-ge (game over)
it’s all what (isolova)
hands on your waist (old soldier)
go go (go lower)
ge-ge (game over)
it’s all what (isolova)
outro:
stop am
[?] (olova)
who you-
[?] (isolova)
stop am
[?] (olova)
how do you cope?
[?] (isolova)
letras aleatórias
- jay corleone › letra de lxve (pimpin/simpin) - jay corleone
- beres hammond › letra de queen & lady - beres hammond
- chris tomlin › letra de unchanging (raise up holy hands) - live from austin music hall - chris tomlin
- ingrid st pierre › letra de les joailliers - ingrid st-pierre
- pyral vs woo dat › letra de pyral vs woo-dat auditions wordup - pyral vs woo-dat
- duo kie › letra de sin perdón - duo kie
- jimmy the human › letra de emotionless (remix) - jimmy the human
- prxddom › letra de zepeto (ft. quarles, argoh, nemeis) - prxddom
- electric six › letra de food dog - electric six
- da nation rap › letra de somethin to say - da nation (rap)