letra de hypertension - peruzzi
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre-chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post-chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre-chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
letras aleatórias
- absztrakkt › letra de 3murt1 - absztrakkt
- sonic coaster pop › letra de super speed pop star - sonic coaster pop
- dave › letra de heart attack (traduzione italiana) - dave
- kc and the sunshine band › letra de i don't wanna make love - kc and the sunshine band
- tyler booth › letra de stone cold high and dry - tyler booth
- jetblxckbej › letra de beating down yo block - jetblxckbej
- nick andree › letra de me vs. me - nick andree
- tragic age › letra de she's got problems - tragic age
- uur › letra de işler gider rast - uur
- sekhi › letra de ready - sekhi