letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tell'em - peperhyno

Loading...

pave way make way
pheilex let the drum roll
this jam gonna blow your head blow your mind blow your radio
is your bouy pepperhyno

rhynoceros
this is my first seed

verse 1

is pepperhyno holy gangster, manna be tormentor for all you rapper
n0body badder liker holy gangster, me badder than your guy falz the bahd guy (whatyasay)
pepper dem rhyno dey love me above
i’m surviving the street without taking dino getting likkle pay am still thanking my lord
(hoo, hoo, hoo)
we know sey this life na turn by turn (real one) n0body know asiko wey im own go come
that’s why me i dey pray for blessing every day on air na my song den dey play
oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is the new dancehall king
make you tell em tell em tell em na i be the boy with content and dancehall kit
oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is the new dancehall king
make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

chorus

oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king

verse 2

fire douse fire, we cut dia with dia
betrayal need to be betrayed by da betrayal
even enemies mustn’t have traitors with dem ma
manna, dem be real k!ller, destiny k!ller, number one hater
no matter what ya do fi dem den go still hate ya. you know i be lone ranger no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver

yeah yeah

bridge

burst the energy
flows with my melody
ain’t taking sh-t
mi o raye oshi
f-ck my enemies
all they do is irking me
dance to my melody
to some i be enemies
don’t tryna f-ck with me
man be glow boy
omo ologo nimi
you that love me keep telling them pepper dem rhyno gat the dancehall kit

chorus

oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

outro

this is wisdom juice
berra bring it up and drink up
don’t use your reggae to spoil my blues do the leg work
pepperhyno is the glow boy
pheilex keep the drum roll on, yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...