letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de monkey see monkey do - paybac iboro

Loading...

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit
my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

all thе sins of my popsi

i repeated thеm once

then i repeated them again

why i go take life sufri

when everything wey i want

go land me on too cnn

politicians for my country

they take away all our money

they make crayfish bend

na why no matter what it cost me

bros i go get that money
i wan be in the benz

i wan pull up in a whip like skrr

look me for my eyes and my heart no fear

im from a place called land of the tiff were if your soul loss bros we still no care

we protested like please don’t shoot us

and the government shot us right there

i need champagne just to hide my pain

i need some ice just to hide my hurt

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do
the tree no dey fall far from the fruit

my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

for the labour of our heroes past

i go pour shayo commot my glass

green white green

i go blend with the snakes wey dey for the grass

man you no need to ask

nigerian prince man im up to the task

im a product of the past

im a product of our recession the market just crashed

dollar just reach 5 h and my guys dey and the thinf dey pain my soul

how i wan run my race when you off my lace and you want commot my soul

devil wan give me chase i pick up the pace i dey on this lonely road

i no get time to waste no time to wait

harmattan cos this life is cold

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

you gats get small taste for the proof

and big room still dey to improve

na wetin monkey see na hin do

the tree no dey fall far from the fruit

my guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...