letra de brother bartho - paybac iboro
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
na early momo and you never bath
never bath brother bartho
and you never wack
never wack brother bartho
but you don dey shack
don dey shack brother bartho
your pikin school fees you never pay
never pay brother bartho
smoking everyday
everyday brothеr bartho
need a better way
a bettеr way brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
and ya still betting everyday everyday brother bartho
spent a hundred k
a hundred k brother bartho
rent you never pay
never pay brother bartho
now your load dey outside for the floor
for the floor brother bartho
your wife don comot don comot brother bartho
still we no fit judge
no fit judge brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
letras aleatórias
- daddy kar › letra de sticks - daddy kar
- tim buds › letra de paranoia strikes again - tim buds
- triplesixdelete › letra de brain area - triplesixdelete
- yourlostboys › letra de ballin baby - yourlostboys
- charles gounod › letra de donne-moi cette fleur - charles gounod
- guilherme cabral › letra de se quiser ir - guilherme cabral
- greemlock2piece › letra de max payne 2 - greemlock2piece
- charles gounod › letra de jewel song - charles gounod
- gv honcho › letra de honchopop - gv honcho
- bobby curtola › letra de donna - bobby curtola