letra de ogaranya - pawzz
[intro]
ah murder
jon p
[verse 1]
shayo for tonight oh
two bottles of hennessy for tonight oh
one kele for the night oh
kele wey, no go show mercy for tonight oh
call me ogaranya
chop life till the morning
man no fit tire
call me ogaranya
shayo till the body and soul is on fire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
[verse 2]
problem e no dey finish, i can’t k!ll myself
so me i hold the riddim for inside my head
e ba mi womo wey no go fit kiss and tell
make we jolly, oya make we jolly
call me ogaranya
what you want baby girl tell me your desire
baby odinaka
see me i want to spend am i no fit tire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
[outro]
swapsticks
letras aleatórias
- miss li › letra de dancing in the dark - miss li
- young jk › letra de no no - young jk
- lil essex › letra de stax - lil essex
- charlie ames project › letra de save me - charlie ames project
- marcus martinus › letra de bae - marcus & martinus
- curtismith › letra de escobar - curtismith
- brian october › letra de with it - brian october
- dizzee rascal › letra de slow your roll - dizzee rascal
- 26dotcom › letra de 24.05 ❤ - 26dotcom
- the 8th horcrux › letra de in the woods tonight - the 8th horcrux