letra de ejim ejim - pawzz
[intro]
ooh ooh ooh
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
[verse]
omotola
see as you bad bad bad
so many fine fine women
from this place wey dem call africa
dem dey koba me oh o o
koba me ohh
omo if you see their moves
you fit loose your mind
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
letras aleatórias
- lilzam › letra de for fun (young tito diss track) - lilzam
- zac flewids sylvan lacue › letra de eyelids - zac flewids & sylvan lacue
- peter › letra de rola - peter
- mcclenney › letra de love in the sky - mcclenney
- the sloppy boys › letra de the bands - the sloppy boys
- joshua lee turner › letra de ladybug - joshua lee turner
- sagath › letra de папамрака (papamraka) - sagath
- rozen › letra de директор (director) - rozen
- letodie › letra de euthanasia - letodie
- heavy metal kings › letra de seance gone wrong - heavy metal kings