letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de whyne am - pasuma

Loading...

whyne am lyrics
don’t get it twisted is pop t on the beat
they call me anonymous e the girls dey see me as anonymous
you think sey i no get money i dey hustle me i no rest honey
i want your s-xy s-xy body because i get plenty plenty money
tin ba se ton wa give testimony e me i go spray you money
s-xy body e e ibadi lon yi toba yi fun mi gan ma ba e jo
ask your boy friend dem dey know me dem know me dеm know me
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shakе am o anywhere you go i go follow o
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shake am o anywhere you go i go follow o
ju badi e ju kaka e ju kaka e ju badi e
i get plenty money whyne your body for me
with your s-xy body give me that give me that before its too late
o nana baby a tomatoe o nana ket go to seweto
i love the way you redi baby girl oya oya were were
oya oya move your body majestically for pasuma wonder
oya oya move your coursing body —–
this your baka dey cause trouble she make me fall in love
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shake am o anywhere you go i go follow o
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shake am o anywhere you go i go follow o
oya ju badi eo se badi ju kaka e o se badi
ju badi e o o o
now they see me sey i don dey play
see my pocket is full of gold o
so that you want to come gba it e
because you know sey i get money
o nana baby a tomatoe o nana lets go to seweto
s-xy body ibadi lon yi
to ba yi fun mi gan ma ba e jo
ask your boy friend dem dey know me dem know me dem know me
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shake am o anywhere you go i go follow o
baby whyne am o anything you want i give you o
baby shake am o anywhere you go i go follow o
ju badi e o sey badi ju kaka e o sey badi
ju kaka e o oo
ju kaka e o sey badi ju kaka e o sey badi
ju badi e o o o
its pasuma wonder e poffy t on the beat
e e e e e e e e e e

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...