letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de shamajo - pasuma

Loading...

shamajo lyrics
as you dey go oo baba god don b-tter your life oo
as you dey hustle oo baba god never let you go down oo
o mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
o mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
its been a long time gan dem dey carry dem face dem dey carry dem face
mark dem but them nothing dem dey arry dem face dem dey carry dem face
now oluwa don change my story see all of dem call me honey
from abuja down to mayami all of them dey run things around me
wetin you dey find for me now my brother e dey for me eye
everything you dey do for me eye na him make baba god con lift you high
shamajo e fun mi o e shanu fun mi e fun mi layo o
ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe e debi ayo
—- check my story make you confirm i tell baba god make he cover me
dem no fit koba mi —–
down to chicago dem dey pretend o i fly like super man o
wetin you deyfind for me hand my brother he dey for me hand
everything you dey do for me eye na him make baba gos come lift you high
shamajo e fun mi mu o — shanu fun mi e fun mi layo o
ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo
ori eni lawure eni oori eni lababo
bimo ji lowuro ma fowo gbari mi mu ko gbemi debi ire
o mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
o mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
as you dey go oo baba god don b-tter your life oo
as you dey hustle oo baba god never let you go down oo
shamajo e fun mi mu shanu fun mi e fun mi layo o
ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo
——- is young zaga upon the beat oand pasuma wonder

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...