letra de reason - pabrymo x monaky
(vocalizing)
shabbalistical….
aaa!!! mmm!! mmmmm!
[monaky]
like albino stay sun from now till next year, e no go fit black (mmm)
i dey chase the paper, i pull up for holdup, i no go fit go slow (mm)
[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape-case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright
[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight
[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey rеason ehh
[monaky]
no fit stop, no fit repent
if oluwa don consеnt
no force can stop the progress
pour henny for my rolex
[pabrymo]
say… they never thought i’m gon’ make it
haters dem hating
pull up on me all-white, no fugazi (yeh)
wetin i no doo ooo ….
you know i’m always in the stu uoo…
put in work, put in work, everything gel
working all-round-the-clock, everything clear
lifting up, get the bag, j-pa leave dem
don’t belong, don’t belong, grace lives here
[voice-over]
put in work, put in work, everything gel
working all-round-the-clock, everything clear
get the bag, no belong…….
no belong, no belong, grace lives here
[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape-case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright
[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight
[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey reason ehh
..instrumentals..
letras aleatórias
- stefano toller vincez › letra de vvs - stefano toller & vincez
- 有馬かな cv 潘めぐみ kana arima cv megumi han › letra de full moon…! - 有馬かな (cv.潘めぐみ) (kana arima (cv: megumi han))
- blaghmusic › letra de the echoes - blaghmusic
- lajti barni › letra de homályos a város - lajti barni
- fresh nakir feat d и e z › letra de dad - fresh nakir feat. d.и.e.z
- peat › letra de du feat. taby pilgrim - peat
- ol kainry › letra de paid in full - ol' kainry
- eyes like autumn › letra de blasting holes in the night until she bleeds sunshine - eyes like autumn
- sleeping depression › letra de mind control - sleeping depression
- mozzytap song › letra de плеер - mozzytap song