letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de say you love - p-square

Loading...

intro
na today, e don dey
girl you know say me i no dey lie
this is what you said to me (2x)

chorus
you say your love no dey lie
say your feelings no dey die
see me girl i dey cry eyah
oh no
you say your love no dey lie oh
see me girl i dey cry
tell me which kind lie be this
na today eyah e don dey

verse 1
you say your love no dey lie
e don tey [e don tey]
make you tell your friends
wetin dey [na today]
girl you know say me i no dey lie [this is what you said to me]
she go talk say we go spend our life together
she like me p-ss her own mother
she prefer me p-ss her own father
my brothers tell me which kind lie be this
na today, eyah e don tey

hook
the very day that i saw you girl
girl, i knew that you were a playa
because you wanna break my heart
and turn me upside down
girl you know say me i no dey lie [this is what you said to me 2x]
girl, anytime i dey with you
girl, i feel you say you be witch o
make you get out of my sight
make you find your way
tell me which kind lie be this
na today eyah e don tey

repeat chorus

verse 2
na the same girl wey i see inside my best friend moto
oh no, no be so
girl, i don’t need an explanation
girl why you dey tell lie
tell me really why you dey tell lie
they talk say who say, she say that
that she say that
p-sqaure don say that
my brothers tell me which kind lie be this
she don kolo
i swear n0body could believe the girl
no be so

repeat chorus

verse 3
what sort of a life is this
which kind life wey be this
wey someone go dey fit struggle
dey hustle, dey bubble for jungle
no be for double
na the same girl wey i hustle
na she be trouble
who be that babe wey dey fumble
make she go sef
why, why, why, why i go cry
when i dey try
she dey lie say her love no dey die [eyah]
so now baby tell me, who dey lie [eyah]
make i tell you wetin i get for my mind
baby girl, wetin i do you
i dey try to let you know say i like you p-ss my mama
hey yo, that was then
but now girl, i don’t need you no more
make you go, i don’t need you no more

repeat chorus

bridge
girl, wetin i do you
i dey try to let you know say i like you p-ss my mama
girl, wetin i do you
make you go, i don’t like you no more
girl, wetin i do you
i dey try to let you know say i like you p-ss my mama
girl, wetin i do you
make you go, i don’t need you no more

girl, i go die o
eh
ei, eh ei eh, oh no

repeat chorus (till fade)

girl, i go die o
eh
ei, eh ei eh, oh no

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...