letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de e no good - p-square

Loading...

e no good
e no good
e no good
e yeah yeah ahn
p square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
i remember when we dey carry our cd to find someone wey go listen to our song to say n0body wanna get close to us
this is what we feel inside
make una dey listen good
all those musicians wey you frustrate dey no be fools
you dey inside your office just dey feel so good
when dey bring you cds you critinize
and this is what you do
you make dem feel so sad, you criticize their song
you make it look so bad, try to make them mad
now it’s all gone to fighting back
god give us the love
and then you say
e yeah yeah ahn
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
though oh you no dey shame cuz you know this game
but you dey try to use your ways
recording companies, i don’t wanna mention name
especially then you can try to make a change tell me
why you think say music no dey move (why you think say music no dey move)
why they no dey listen to our song (why they no dey listen to our song)
and the tribalism don take over the show
yes oh
and this is what they do
they make them feel so sad, they criticize their song
they make it look so bad, try to make you mad
now it’s all gone to fighting back
god give us the love
and then you say
e yeah yeah ahn
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
gots to be (gots to be)
gots to be (gots to be)
what you wanna be (what you wanna be)
what you wanna be (what you wanna be)
who you wanna be (who you wanna be)
who you wanna be (who you wanna be)
my destiny (my destiny)
gots to be (gots to be)
why you think say music no dey move (why you think say music no dey move)
why they no dey listen to our song (why they no dey listen to our song)
and the tribalism don take over the show
yes oh
and this is what they do
they make you feel so sad, they criticize your song
they make it look so bad, try to make you mad
now its all gone to fighting back
god give us the love
and then you say
e yeah yeah ahn
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be
p-square
ain’t n0body gonna break your way close to me
you gotta be what you wanna become to me
all those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...