letra de e no easy - p-square
baba god na your hand work hey.
no be lie iye, na your hand
work hey. i say, e no easy hey.
oh oh, oh oh to dey sing and
dey dance and the people dey rejoice
hey. my brother, my
sister no be today. if e good or
bad, make we dey thank god
hey. baba god na your hand work
hey. no be lie hey. haa! i
say no be lie hey.
no be everybody wey sleep for
night wake up see the light
hey. see the future is bright
hey. and e dey enter for eye
hey. make you do your best hey.
baba god go handle the rest
hey.
even if you no get money, dey jolly
dey shake body. no
need to dey tear body. if no be
god hey-hey. na some be dead
body. n-body be born baby. when
you fall, you go stand up
again. you go try am again, again
and again.
see, my people hey. on a good day,
n-body wey go for this
world to suffer hey. na bad dey.
na your own today. another
man tomorrow. my brother which
kian life be this. everybody
get him own way to follow. but
e no easy o.
see, the true story be say this
music no be today. the
thing been dey start like play-play
but now we don dey troway.
so make una, make una serious
hey. chai! but na business
hey. na make we dey try to rejoice
hey. why? cos e no easy
hey.
letras aleatórias
- tilmil › letra de мы не люди, мы туша (we are not the people, we are carcasses) - tilmil
- gremlns › letra de sauce - gremlns
- venus › letra de everything that rises must converge - venus
- paulina witkowska › letra de kolory - paulina witkowska
- cheb hasni › letra de ma tlounich - cheb hasni
- deep purple › letra de clearly quite absurd - new version - deep purple
- eddie hyde › letra de grain - eddie hyde
- las bistecs › letra de dj bicha - las bistecs
- omni › letra de cold vermouth - omni
- messiah el artista › letra de luna - messiah el artista