letra de sing - oxlade & fireboy dml
[verse 1: fireboy dml]
badman just dey live life on ein own
badman just dey roll as e dey go
badman no get beef with anybody
badman dey do ein thing on a low
badman they really try gan
badman na cobra, man na python
write one song record all night long
after it’s done, e still dey write songs
so wetin come be this one
who dey follow you do competition?
my followers no be one million
but my fan base o strong gidi gan
this life na turn by turn
see as all of us dey blow one by one
sey badman no get beef with anybody
badman no get time gan
[chorus: fireboy dml]
badman just wants to sing, sing, sing
uh ooo
badman just wants to sing, sing, sing
uh ooo ohh ohhh
[verse 2: oxlade]
badman just want to sing to the crowd
badman wanna make mama proud
badman no get beef with anybody
badman dey do ein thing on a low
badman wey no got nothing to lose
call me the goat, na you be malu
i want to blow up like a balloon
sey wetin wan ’cause this hula balu
ohh so wetin come be dis one of
who dey follow you do competition
my followers no be one million
but my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
this life na turn by turn
all of my boys dey blow one by one
badman no get beef with anybody
badman no get time gan
[chorus: oxlade]
badman just wants to sing sing sing
uh ooo
ohhhhh sing, sing, sing
uh ooo ohh ohhh
[outro: fireboy dml]
badman just dey do ein things on a low
badman just dey wait as e dey go
badman no get beef with anybody badman dey do ein thing on a low
wetin come be dis one
who dey follow you do competition?
my followers no be one million
but my fan base, gidi gan, gidi gan
letras aleatórias
- bachelor usa › letra de the things you've burnt - bachelor (usa)
- eastbound jesus › letra de better things - eastbound jesus
- sonje › letra de autobahn - sonje
- soldier kidd › letra de rip big pun - soldier kidd
- мама сказала нет mama says no › letra de минус 100 (minus 100) - мама сказала нет (mama says no)
- марина бриз marina brizz › letra de кто ты ? (who are you ?) - марина бриз (marina brizz)
- miss honey simone › letra de i miss that - miss honey simone
- ezheran › letra de akıl oyunları - ezheran
- ranger andy › letra de alright - ranger andy
- steiner inc › letra de la gagne - steiner inc.