letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de so sexy - oritse femi

Loading...

she s-xy so busty omo you dey high me
omo you dey high me
she s-xy so busty omo you go k!ll me oh
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
baby girl see the way wey
you dey high me
every night and day you
kept my heart bulbing
you are k!lling me with your s-xy buddy
why can’t you come to the world
let’s share this love together
am feelin you my baby tender
anything you ask me bang
girl you remind me
of someone special that why
i am singing this song
girl i wanna toil you all night
long eh all night long
i wanna turn you on all night long
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
hot paper hot data you whiner dey make
oritsefemi head scatter
head spinner hard rubber
na so you dey make me
wanna be your dada
you dey make me wanna
ride you like okada
you dey make me wanna
spray you all my gala
you dey make me wanna
love you down forever
you dey make me wanna
go down ye go down ye
girl you make me do the thing
that i never do before
make a bad sharp guy loose control—–
you set me body on fire
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
see the way you dey act like a champion
dance like a champion
see your pretty buddy
just dey bounce like a champion
ah your waist most abduction
you look so suspicious
am slaying your direction
ye put it on me girl
i can make you lean on your line
like leanwin girl——
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
as you dey whine it you dey high me
girl me wanna loose control
as you dey whine it you dey high me
girl you make me ask for more
so s-xy so b-tty omo you dey high me
omo you dey high me
so s-xy so b-tty omo you go k!ll me oh
ah see omo you dey high me
omo you dey k!ll me you dey make me
dey ask for more
—- see the way she dey
whine up her waist
dey make me loose control
baby girl say the way you
dey whine am oh oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...