letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de better - oritse femi

Loading...

young d on this one oh (yah know oh)
ore mi dakun te pa mo se re
ka ye ma pe e lo’le
se b’aiye ti e lo wa jẹ
ma lo se akobata fe gbe re
because idle mind is a devil workshop
person wey no work e no go chop
and if you hustle hard, you’ll not get to the top
all these your beggi-beggi e go get full stop
so ajibole le-le
ajibole e no go dey oh
ajibole le-le, ajibole е no go dey

i say
if e bettеr for every man oh
every woman, everybody
ajibole e no go dey
if e better for every man oh (v.e.c)
every woman (oritse femi)
everybody
bambi allah no go dey
oritsefemi
how people go do the work wey no dey?
how you wan make dem show the love wey no dey?
how i wan respect the boss wey no dey pay?
how you wan enjoy salary when the pay no dey tey?
i dey fear for the future of the now
’cause men no dey chow
but we see am as dem dey blaw
if e better for every man and woman as a fact
i wouldn’t have to feature on this track
if to say life easy for the places like ajegunle
omo boys for their no go dey spray bullet
but i wonder why thief go dey aim me now
you wan rob me but my body no dey pain me now
even meself no say no be today
all the yarns i dey yarn e don tey
if to say security dey for night
ajibole no go dey
ajibole le-le
ajibole e no go dey
when ole no go catch ole
e go dey

i say
if e better for every man oh
every woman, everybody
ajibole e no go dey
if e better for every man
and every woman, everybody
bambi allah no go dey
oritse dem go
sangbene de-de de-de
sangbene de-de de-de jejo
sangbene de-de de-de, hmmmmm
sangbene de-de de-de
sangbene de-de de-de jejo
sangbene de-de de-de, olè oh-oh, olè le lè le

sufferation for my country dem yapa
if you be poor man for this country na yawa
boys come dey join illuminality
n0body wey wan die for this poverty
government no dey send their citizen
make the youth dem dey enter the street
omo e no matter ona ta gbe gba
all we need is pounds and dollars
shey na because of say we dey lack of cash
make some north men dey commit suicide
omo i dey beg oh-oh (omo i dey beg oh-oh)
make iponju no go dey (make ìpọ́njú no go dey)
if man dey work
and the money dey come beggi-beggi no go dey

oritse dem go
sangbene de-de-de-de
sangbene de-de de-de jejo
sangbene de-de de-de (bambi allah e no go de)
sangbene de-de-de-de de-de-de
jejo sangbene de de de
oh-oh-oh
oh if you no get money for this world
you go just dey call all your mate yes boss
ọrẹ mi dakun oh make we stay focus
we gat to get this money by fire by force
e no matter ona ta gbe gba
i don tire for this small-small naira
e no matter ona ta gbe gba
all we need is pounds and dollars

i say
if e better for every man oh
every woman, everybody
ajibole e no go dey
if e better for every man oh (yes boss)
and every woman, everybody
bambi allah no go dey

my music dey song of the year oh oh
vector the viper
alongside the musical taliman
brain pon the mix
yeah weh-weh-weh
young black agogo, respek you
young g, arogo many things (oh-yeah)
oh uh uh uh, eh-eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...