letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de amazing grace - oritse femi

Loading...

wow majekin lolori ko mi oh
wow wow wow wow wow ye
shower your blessings on me oh
lord the amazing grace oh
shower on us right now and everyday
lord the amazing grace oh sin don too
much inside our vein
omo the way this world dey go
i don dey fear oh no ye
put ear everywhere na dirty things
you go dey hearso dirty things you go dey hear
omo i dey wonder if this world won come
to an end so many things you dey hear
so many things wey i dey see my mind no forget
my mind dey fear oh
earthquake horricane k!lling people everyday
na bablon wey nokoro for this naija wey we dey
this ourreligious crisis na serious gbege
na bad government dey lead my people astray
some are working everyday but at the end we
no get paid
some dey do juju because their maga no dey pay
god the love wey you get for us make you no let
am fade away we dey beg baba loke make you
come show me the way
lord the amazing grace oh
shower on us right now and every day
lord the amazing grace oh sin don too
much inside our vein
lord the amazing grace oh
shower on us right now and every day
lord the amazing grace oh sin don too
much inside our vein
i don fade and tire to this world of vanity
leaders k!lling theirselves because of royality
people starving and many land over eating
disaster has taken a hold of their land and property
the youth are practicing cultism and terrorism
many are called up to do suicide bombing
— fit through militant and tribalism
almighty god come to our rescue
moni aye le oh aye le oh
ayae le oh eniyan shoro
oritse mi oh oh oh
maje kori komi oh oh oh
lord the amazing grace oh
shower on us right now and every day
lord the amazing grace oh sin don too
much inside our vein
lord the amazing grace oh
shower on us right now and every day
lord the amazing grace oh sin don too
much inside our vein
lord the amazing grace

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...