letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de play am - oritse femi feat. burna boy & konshens

Loading...

dj music pro
young d, young d
the boss, the boss

oluwa burna
agbabiaka oh
yes-yo
yo, beat up all the set stick
this is a musical taliban, number one, ratata
up to the town, dem be no sabi nam
we gettin’ down, hungeria, nigeria, downtown
through long side i’m in british shoppin’
dem we ne scatter musical taliban number one
omo but na fi ah afghanistan, oh-oh

young stars will pouch out in the sky
enjoy we life, not just live to die
bring the herbs, come give the eye
we no drink to drunk, but we smoke to fly
every toes are free to dance
but we at the gyal dem champion
money makin’, e no’ ai’ at scatter the plan
make we maka the charade, dem dey hold am to gyan (gyan-gyan)
ayy-ayy-ayy-ayy-ayy
men from kingston don come to join, ayy
new york ciroc and dem gyal’s not playin’
africans, whites, dem ma like what all i’m sayin’ (why?)

dj, play am
join, make i freak and dance all (play am)
from nigeria to the world (play am)
this gbedu drop like bomb (play am)
oluwa burna gan-gan njo (ejogodo)
dem think say na play play (ejogodo)
nisin wonti m’ere (ejogodo)
anywhere we go, dem dey show we love (baba oluwa loshe oh)
i say anywhere we go, dem dey show we love (oritse modu’pe oh)

alright, bring up every dj wey dey sound this track (saa’bada)
tell dem oritse femi soundin’ that (yeba)
tell dem galala down thingy bountin’ back
big up man neli’on hunter huntin’ black (yes)
dem be original danfo drivers
and baba for you’ll and african china
daddy fresh, daddy showkey and ma fellows bengy
i foh dey hear ’em everywhere but round ’em plenty gan-gan
all the personnel from dunger london
sample the queen, i dey want stereo man
big up, letter man and ah naughty ah wifey
and i no forget my fans wey dem dey for wharfy
anywhere we go, dem dey show we love (iba f’oluwa loke oh)
anywhere we go, dem dey show we love (oritse oshey pele oh)

dj, play am
join, make i freak and dance all (play am)
musical taliban, number one oh (play am)
this gbedu drop like bomb (play am)
oluwa burna gan-gan njo, (ejogodo)
dem think say na play play (ejogodo)
nisin wonti m’ere (ejogodo)
anywhere we go, dem dey show we love (oritse modu’pe oh, ahh-ah)

i say, oya gimme all the girl with the good, good ka ka
good, good ka ka, better ka ka
gimme all the girl with the good good ka ka
i no want the girl wey ka ka don cast (oya)
i say, gimme all the girl with the good, good ka ka
good, good ka ka, to ri mo tin kana
gimme all the girl with the good, good ka ka
i no want the girl wey ka ka don cast

dj, play am
my hand dey scratch me (play am)
e be like say money don come (play am)
ojuelegba la tin gb’owo (play am)
sabo, yaba, la tin she’wo oh (dj, play am)
play-play-play am
play-play-play-play-play am
play-play-play-play-play am
sabi boy
person wey dey nama no believe say
person wey dey sell chicken dey make money
eazy (eazy)

young d
dj music pro

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...