letra de ripo ripo - omah lay
damburuba
armed robber
damburucas
sound go down
oga okada
barack obama
reverend mbaka
omo yoruba
wole soyinka
oga osama
oga ogbaja
osaro wiwa
oluwa burna
omah oluwa
yar’adua
this one
that one
i dey do my thing small small
i no dey follow you for more agbalumo
and i dey take my sign small small
i no dey follow you try kanji dam
let me come and dey go
the money wey i get no be to com dey show
the car wey i get, i dey use no dey drive for road
the life wey i dey live is on my own
you con dey call me benchman (player)
wey dey form sense man (gbenga)
wey dey claim benzema (stranger)
no one to come and quench my (prayers)
but i dey give them ripo ripo popoo
the vibe dey enter the body ohhh
ripo ripo oh
the vibe dey enter the body oh oh
me i dey give them porigi poo po
as i dey find my money oh oh
me i dey give them, porigi poo po po
me i just dey find my money ohhh
letras aleatórias
- tripone › letra de kaleidoscope - tripone
- nemesea › letra de twilight - nemesea
- blueshine › letra de jangan pernah tinggal aku - blueshine
- 東京パフォーマンスドール › letra de be born -rearranged ver.- - 東京パフォーマンスドール
- dat adam › letra de lennon 2 - dat adam
- carlos carreira › letra de ni en pintura - carlos carreira
- max weinstein › letra de free samples - max weinstein
- icie › letra de black eye - icie
- joseph arthur and the lonely astronauts › letra de spacemen - joseph arthur and the lonely astronauts
- martin masarov › letra de du dansar som en idiot - martin masarov