letra de ghetto - olywizzy
Loading...
[verse1]
me i started from the ghetto o!
he no easy shey you know no o!
ko wo mi kpe nah my own o!
any other sh-t nah your own o!
omo for my hustle me i dey gallant
every night and day i dey pray and fast
omope no fit carry last
me i dey ongaaaad
[refrain]
awon olo fo fo son isoku soor
he no get life
he no get work
waisted omo iya elekoor
he no get feature ambition
f-ck all of dem me oo ri won
my vibe he be like machine gun
give dem back to back like goguasoor
straight bullet steady moo fun won
[chorus]
i pray for love and better day
hallelujah hey (2x)
letras aleatórias
- circle music › letra de peço que vos - circle music
- schaufel und spaten › letra de schachmatt - schaufel und spaten
- kinng jayy › letra de treat you right - kinng jayy
- anuradha paudwal kedarnath bhattacharya › letra de adayein bhi hai/अदाएं भी है - anuradha paudwal & kedarnath bhattacharya
- epsi › letra de melancholik - epsi
- emcode › letra de run it down - emcode
- c000000 › letra de 입씨름 (tongue wrestling) - c#000000
- paul pfau › letra de hey hi hello - paul pfau
- shayde › letra de who ? he (represent) - shayde
- absturzende brieftauben › letra de glyphosat - abstürzende brieftauben