letra de ghetto - olywizzy
Loading...
[verse1]
me i started from the ghetto o!
he no easy shey you know no o!
ko wo mi kpe nah my own o!
any other sh-t nah your own o!
omo for my hustle me i dey gallant
every night and day i dey pray and fast
omope no fit carry last
me i dey ongaaaad
[refrain]
awon olo fo fo son isoku soor
he no get life
he no get work
waisted omo iya elekoor
he no get feature ambition
f-ck all of dem me oo ri won
my vibe he be like machine gun
give dem back to back like goguasoor
straight bullet steady moo fun won
[chorus]
i pray for love and better day
hallelujah hey (2x)
letras aleatórias
- letra de caught up in you [live at sturgis] - 38 special
- letra de in the cut - advm
- letra de zonder jou - frank boeijen
- letra de one more kiss - popek
- letra de money or loyalty - tahaengg
- letra de copperline (live) - james taylor
- letra de the baddest kids - yves laurence
- letra de since i've been loving you - elefante guerrero psíquico ancestral
- letra de fake - dibyo
- letra de heavyhearted - negash ali