letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de doings - olywizzy

Loading...

[verse 1]

steady getting more money like baba wande woni mo tu tide
pelu mad vibes wey dey make a man craize
sheboluwa loshe

[re-frain]

ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f-ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down

[chorus]

bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)

[verse 2]

oya mayewuu oya mayewuu
on a low i dey mezebu
omo for this beat i go injure you
tell me to my face n-gga what you gonna do
ote ori sii o fi ori koo
i geti men dem wey dey para on a low
we carry jigga inside motor shey you noo
any soccer wey gbes he go choke
[pre-chorus]

even if am 24 i swear this n-gga no fit fall i say dis n-gga no fit (kole jaboo hey oladimeji ole jabo o hmm) (2x)

[re-frain]

ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f-ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down. (2x)

[chorus]

bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...