letra de dont give up - oloye coldman
intro [benjidi]
benjidi on the oh oh oh hiiii. do re mi fa so la la ti do. i don’t know what i’m feeling right now but i need to do my believe now
chorus [benjidi]
encourage yourself, make you no dey discourage yourself
as you dey hustle dey use the believe wey you get in yourself to build yourself
o mo mo ma shere o, padi mi no delay o
anything you do you gat to be deeper than yourself, me i say eeee
verse 1 [benjidi]
make you no send anybody, you no come this world with anybody
no run pass your shadow cos wetin go be go be
don’t play around oh bobo, loni hussle oh toriola
maama do like what you don’t be
make you no wait till e late oh
stand up to your feet don’t be late oh
anything wey you need
ma procastinate di ola
chorus [benjidi]
encourage yourself, make you no dey discourage yourself
as you dey hustle dey use the believe wey you get in yourself to build yourself
o mo mo ma shere o, padi mi no delay o
anything you do you gat to be deeper than yourself, me i say eeee
verse 2 [sambar]
ah eyan mi elo mu suru o
bope boya ohun gbogbo bo wa dero
gbogbo nkan to le oun bo wa dero
ehhhh bope boya akololo yo pe baba
oh wuuuuu never give up
suru baba iwa ni o, tepa moshe
chorus [benjidi]
encourage yourself, make you no dey discourage yourself
as you dey hustle dey use the believe wey you get in yourself to build yourself
o mo mo ma shere o, padi mi no delay o
anything you do you gat to be deeper than yourself, me i say
verse 3 [vidae kings]
ahhh ehhhh, ahhh ehhhh aiye ma le (oro aye su mi o)
ahhh ahhh, aiye soro (you gat to hustle for yourself)
life don give me so many reason wey me i suppose to give up oh
life don give me so many reasons but me i no go give up oh
chorus [benjidi]
encourage yourself, make you no dey discourage yourself
as you dey hustle dey use the believe wey you get in yourself to build yourself
o mo mo ma shere o, padi mi no delay o
anything you do you gat to be deeper than yourself, me i say eeee
outro [benjidi]
a c.g.p thing from the west o, benjidi, vidae kings oh, sambar, coldman dey here so ahhh
writers: bernard godwin onyebuchi, adekunle samuel, omotosho oluwaseun sheriff, oloye peter oluwamayowa
copyright: c.g.p entertainment © 2020
producer: kleros
letras aleatórias
- and so i watch you from afar › letra de the stay golden - and so i watch you from afar
- the tragically hip › letra de get back again - the tragically hip
- edu kettunen › letra de tiikeri jäällä - edu kettunen
- sixkaa › letra de witchblades. - sixkaa
- j stone › letra de from the bottom - j. stone
- nicole zefanya › letra de milk teeth - nicole zefanya
- razakel › letra de petite morte - razakel
- cascada › letra de evacuate the dancefloor (rob mayth radio edit) - cascada
- yung isvvc › letra de fendi eyes - yung isvvc
- kadotettu › letra de kuolema oli täällä - kadotettu