letra de vanity - olamzy
vanity olamzy ft shobamz
yeah
rn,rn,rn-rn
oshey
ah
olamzy pon diz
ok
laughs
vanity vanity
shobamz lomo na
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (vanish)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (oshey)
verse 1;
massacre dem with the guns
dem k!lling our brothers up in d north
d booming is making noise
dis-infect dem with detol
dem say go to church
say dem pray to thier gods
hyprocricy everywhere
not so funny-i still dey (rah oshamo)
wetin happen
dem carry shoulder
babies claiming dem getting older
ogbeni u better calm down
just be humble no dey make mouth
i am here, i am here, i am here
spraying money up in d air
i no send i don’t care i don’t send
too much money self u go fear
trash all d dirty talks
nothing u do say dem no go talk
people even trying to belong
remember where u from lol dem forgot
dem no know say word dey hurt
dem sha want gist way dey hot
u carry m’y matter for head
n’a m’y matter dey sweet sell
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
verse 2:
i know say n0body is perfect
even meself no perfect
i no come here to judge
before u prosecute me for court
i tot dey say love is love
let us all f-cking be one
y say persin no gree to love
all dey do is to gossip and talk
people go carry money
rich man pikin go carry army
n’a persin way get d money
way bae go follow go miami
go to germany,abi shey n’a turkey
spray dem big money, i mean big money
d’en d love go come
only den ,dem go call u honey
n-gga hustle
hmnn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(jeki ori e kpe o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
my n-gga
(olamzy pon diz hustle!!!)
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (till fade)
shobamz mix
letras aleatórias
- negatiiv og › letra de richtig gehört - negatiiv og
- rest in pimpp › letra de jdm - rest in pimpp
- dj golden arms › letra de penitentiary poet - dj golden arms
- anabel englund › letra de bad kitty - anabel englund
- mss frnce › letra de incivilisé·e·s 2022 - mss frnce
- emma nilsdotter › letra de my prerogative - emma nilsdotter
- rozix › letra de misunderstood - rozix
- westernhagen › letra de die liebe lebt - westernhagen
- via daca › letra de leru-i ler - via dacă
- muillet › letra de big tha shiit - muillet