letra de vanity - olamzy
vanity olamzy ft shobamz
yeah
rn,rn,rn-rn
oshey
ah
olamzy pon diz
ok
laughs
vanity vanity
shobamz lomo na
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (vanish)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (oshey)
verse 1;
massacre dem with the guns
dem k!lling our brothers up in d north
d booming is making noise
dis-infect dem with detol
dem say go to church
say dem pray to thier gods
hyprocricy everywhere
not so funny-i still dey (rah oshamo)
wetin happen
dem carry shoulder
babies claiming dem getting older
ogbeni u better calm down
just be humble no dey make mouth
i am here, i am here, i am here
spraying money up in d air
i no send i don’t care i don’t send
too much money self u go fear
trash all d dirty talks
nothing u do say dem no go talk
people even trying to belong
remember where u from lol dem forgot
dem no know say word dey hurt
dem sha want gist way dey hot
u carry m’y matter for head
n’a m’y matter dey sweet sell
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
verse 2:
i know say n0body is perfect
even meself no perfect
i no come here to judge
before u prosecute me for court
i tot dey say love is love
let us all f-cking be one
y say persin no gree to love
all dey do is to gossip and talk
people go carry money
rich man pikin go carry army
n’a persin way get d money
way bae go follow go miami
go to germany,abi shey n’a turkey
spray dem big money, i mean big money
d’en d love go come
only den ,dem go call u honey
n-gga hustle
hmnn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(jeki ori e kpe o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
hmn
my n-gga,my n-gga,my n-gga hustle
(hustle o)
my n-gga
(olamzy pon diz hustle!!!)
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (till fade)
shobamz mix
letras aleatórias
- letra de wo die wilden kerle flowen (cypher) - verbales style kollektiv
- letra de i want a horse - linda ronstadt
- letra de cement - cory wells
- letra de no new friends - sheek louch
- letra de funk america - the blank minds
- letra de the weeds downtown - live - lee bains iii & the glory fires
- letra de elfo scuro - colle der fomento
- letra de meine welt - lexika
- letra de dip and dive - gio j
- letra de speed queen - thunderpussy