letra de turn up - olamide
oya turn up…turn up
oya turn up
as we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up
when people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up
ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up
lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up
oya turn up turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up turn up
oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
turn up
h-llo, how are you
see everything has increase over here
see bad guys and the chics over here
see plenty money and the drinks over here
h-llo how are you
shebi moti sope ke ye form chris brown
te ba fe san wo epo ke sumo mi ke daun
te ba ti oba ton bo lo na ke bow
ke bow she she ke bow
forming swagger what’s that about
we k!ll every show we running the town
the king on the throne am holding it down
ela o, ela o, ela oju kan we holding it down
e come be like sey make them open the ground
make dem bury you you can’t open your mouth
as we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up
when people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up
ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up
lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up
oya turn up turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up turn up
oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
turn up
h-llo, how are you
we still right here we ain’t going anywhere
a le sa lo oya look very well
no go dey do anyhow do very well
h-llo, how are you
everything around here stand proper
everybody know me show stopper
emi ati awon temi a n’ jaiye oba
awon girls tin jelly, oju tin leri
wo ni mo ya to si badoo to man ri nu telly
i used to be broke but now am selling
the boy dey hot, o’n gbona feli feli
o’n gbona feli feli they know me very welli
my people show love me teni teni
i flow so sick e no welli welli
e no welli welli
as we enter the venue we dey turn up …
we dey turn up
when people hear the gbedu dem go turn up …
them go turn up
ladies they feeling the boy dem dey turn up …
turn up
lasgidi boy lomo yen he dey turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up
oya turn up turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up …
jeje lomo eko nlo
oya turn up turn up turn up
tur-tur-tur-turn up turn up
oya turn up turn up turn up …
jeje lomo eko nlo
turn up
letras aleatórias
- pele ozen פלא אוזן › letra de neum hagever 2 - 2 נאום הגבר - pele ozen - פלא אוזן
- jeremy renner › letra de believer - jeremy renner
- hali gali halid › letra de hajde da se drogiramo - hali gali halid
- elilluminari › letra de sin condón - elilluminari
- bhz › letra de ysl - bhz
- raheem devaughn › letra de text messages (main version) (promo only clean edit) - raheem devaughn
- new life reidy x monopolejoe x signature x burgdaddy › letra de smiling faces - new life (reidy x monopolejoe x signature x burgdaddy)
- grupo rodeio › letra de gauchos de fato - grupo rodeio
- rap › letra de air force captain and a black sergeant - rap
- destroyer 666 › letra de see you in hell - deströyer 666