letra de mami - oga kizito
mami lyrics
first verse:
i lose am all if you lef me mami ah
ibi you wey dey my heart inside mami ah
our love no go get crisis
i’m never gonna make you cry sis
if you ever cry, blame it on the onions
when i dey with you, e dey be like say na only us
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook: who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
second verse:
let’s straighten things like an iron
it’s only you i’ve got my eyes on
you no need to run when u cross my mind
i go make u ok ok you no go need ay
i go make u ok baby
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook:
who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
letras aleatórias
- prodbyshorty › letra de another day - prodbyshorty
- хаски husky › letra de npc - хаски (husky)
- est gee › letra de el toro - est gee
- yung zerc › letra de pijem lean na konju - yung zerc
- joeri plaizier › letra de 100.000 nachten - joeri plaizier
- narpy › letra de souvenir - narpy
- queenadreena › letra de siamese almeida - queenadreena
- pacific dub › letra de same old story - pacific dub
- false memories › letra de the illusionist - false memories
- glxtchxn › letra de cool kids - glxtchxn