letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de when i come out - ofego

Loading...

ofego

o to the f to the e to the g to the o

to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time

when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una

when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story

when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una

them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego

o to the f to the e to the g to the o

when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...