letra de question for you - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
is a question
you can answer it now
or answer it later
when dem dey come
we discuss
how e go be
but as dem enter
the story change
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
i nor know why
is so hard to do
what you said
when you were
campaigning
you said you
make things change
but as you got in
you changed your
mind
instead of building
the nation
you started building
your tummy
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
ofego
o to the f to the e to the g to the o
letras aleatórias
- zeus pl › letra de wydaję hajs - zeus (pl)
- lz7 › letra de sold out - lz7
- kj4l › letra de on my own - kj4l
- blessthefall › letra de guys like you make us look bad - blessthefall
- the dresden dolls › letra de half jack - the dresden dolls
- noah23 › letra de faded - noah23
- pearl jam › letra de release (live 2017) - pearl jam
- aston veyron › letra de trojan horse - aston veyron
- cambit › letra de cheerios - cambit
- santabarbara › letra de donde estan tus ojos negros - santabarbara