letra de dey looseguard - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
letras aleatórias
- benet pop › letra de are you real? - benét (pop)
- quincy reel › letra de who do i have? - quincy reel
- evilmane › letra de dead man - evilmane
- franziska wiese › letra de du reisst den himmel - franziska wiese
- fernanda brum › letra de mulher de samaria - fernanda brum
- bewhy 비와이 › letra de 비비안 소녀 (vivian girl) - bewhy (비와이)
- deco27 › letra de シンデレラ (cinderella) - deco*27
- officialtbg › letra de i need u - officialtbg
- andrei › letra de invers - andrei
- joseph michael › letra de die 4 - joseph michael