letra de banku riddim - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool
some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me
me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o
letras aleatórias
- czasin › letra de czasin ''gdzie?'' feat. chris vane [official audio zion tv] - czasin
- ynw melly › letra de whole 'nother planet - ynw melly
- jay alcon › letra de rock n roll - jay alcón
- muscle club › letra de at the end of the night - muscle club
- bonnie keen › letra de when god says no - bonnie keen
- toni zeno › letra de primo stadio: separazione - toni zeno
- unknwnmgz › letra de grøntsager - unknwnmgz
- sw1tch › letra de fast w/ bbuggin - sw1tch
- swavay › letra de forever - swavay
- promise breaker › letra de often - promise breaker