letra de banku riddim - ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool
some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me
me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o
letras aleatórias
- letra de christmas sucks - we skeem
- letra de becha batchu avoteinu - בך בטחו אבותינו - shuli rand - שולי רנד
- letra de sun-kissed - masta pharaoh
- letra de in thailand - kane strang
- letra de stand by me - maría josé
- letra de what your mama don't see (your mama don't know) - gary glitter
- letra de gospel - tacet
- letra de amor de estudiantes - sergio umbria
- letra de ruin me (interlude) - lil liar
- letra de tan lines - katie welch