letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de firegun - odumodublvck feat. fireboy dml

Loading...

fire in my kondo
django
native

there is fire in her kondo (kondo)
shayo dey my home zone (home zone)
her bobby dey my goal post
my money dance azonto (′zonto)
kamakazi kentro (kentro)
fire odumodu dem go turn up and go (hmm)
pop some champo (hmm)
ikebe supper
na where i die
i be like django (django)
lover boy no control (kentro)
lover boy no con

anything anything fit sup tonight
gimme champagne make i pop tonight
you know say me i no dey compromise
if you come tonight, (you go cum tonight)

wa jo, wa jo, ka ma ba’selo
dangerous, i′m a bachelor
as she wine pon me, all the girls jealous
(komolop cholop)

just grind me slow
i’ll do anything you want me to
if i leave you, make you find me go
i can do this many times with you

ekelebe stunner
ekele

make she no go enter inside my carban
odumodu fire
be like jagabans
philomena can i be your padi man
make i pattern okirika
for the parole and
e get the melody wey i been dey forget
make i sing am for the shawty
fire peck her neck
modu touch my breast
she gimme consent (yes)
i go dey content
i cannot bragado
her pressure put me on the bench

6:30 all the girls wan flex
weekend trips on the london jet
recently i just need my peace
i’m on dnd so no calls, just text
you and i
we dey together like suit and tie
we go together like juice on ice
i no go mind if you move tonight

so just grind me slow
i′ll do anything you want me to
if i leave you, make you find me go
i can do this many times with you

make i feel among
make i feel amongt
my shawty tell me what you want
louis v and prada
puma you can have it all
akpuruka flenjo
serve you like a god
akpuruka flenjo
serve you like a god

money dey my kolo
your kele my bando
sipping on my shayo
she don roll my igbo
she no smoke your kolo
odumodu come close

so just grind me slow
i′ll do anything you want me to
if i leave vou, make you find me go
i can do this many times with you

can i whine
can i dine
can i whine
can i dine
can i dine
make she no go enter inside my carban

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...