letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de our love - nuel

Loading...

[hook]
for our love am dazy
for our love am crazy
for our love i gat u this rose

for our love am dazy
for our love am crazy
for our love i gat u this ring
[chorus]
je ki n fun ó ni standing oh my baby
je ki n fun ó ni standing oh my baby
je ki n fun ó ni standing oh my lady oh nana
je ki n fun ó ni riding oh my lady
je ki n fun ó ni riding oh my lady
je ki n fun ó ni riding oh my lady oh nana

[nuel]verse 1
oh my god wait dis babe make sense
i ready to come kneel down for your two parents
but e no go go well if you don’t say yes
you can take your time babe i get e patience

i no know wetin you do me wey dey high me like this
you don’t look like your dad is your mom chinese?
gimme sweet sweet love babe i want to own it
this na clear cappings i no be n-gga wey dey talk sh-t
i no dey show muscle unless i don dey love you
everything we go settle wen we don be couple
i no dey concentrate oo since d day i met you
i be tight player but ur love make me humble

shey you come dey raise shoulder it’s a pity
i don see plenty fine girls but none is as pretty
i want your heart and body it’s not that i’m greedy
rub me make e sweet me i no mind if you bill me

{charlie smallz}[verse 2]
why don’t you hold me, hold me, hold me
come close and kiss me, kiss me, kiss me
oh don’t you leave me, leave me, leave me tonight

your loving lifts me up when am down
your touches turns me on i want more
can’t get sick cause of this our love oh princess

[nuel] verse 3
you dey talk like say your voice contain charm
anytime you speak my body dey become calm
dating you initially was not the game plan
i don fall in love with you i swear your body bam

i want to spend my whole life with only one babe
i fit die for your matter na you i wante
bannies dey wey dey find me cus i be hot cake
you dey whine me no know why you come dey hesitate
(repeat hook and chorus)
aiit, legacy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...