letra de go dance - nucklup
step inna the place and the dj play my song
step inna the place and the girls dem call my name
any where i go you know i come with the flame
anytime i k!ll the beat i take my blame
ay, no come dey tell me something
you know you’re not my popsy
the guys dem like me lowkey
the girls dey love my gbedu
na macho make dem lowkey
gbedu dey make dem soji
thеy try to find the logic
how una go take if i no give una gbеdu
(to sempe)
how una go take if i no give una
if i no give una, if i no give una
una go take o una go dance o
una go take una go dance una go take o
una go take o una go dance o
una go shake una go flex una go dance o
step inna the place and the dj play the song again
the gats to put it on replay
edakun mi o le shalaye eh
as i dey do am o
and e dey burst their brain
e dey make sense o
the girls just dey call my name
as i dey do am o
and e dey burst their brain
the girls just dey scream my name
how una go take if i no give una gbedu
(to sempe)
how una go take if i no give una
if i no give una, if i no give una
una go take o una go dance o
una go take una go dance una go take o
una go take o una go dance o
una go shake una go flex una go dance o
letras aleatórias
- lugatti 9ine › letra de on fire - lugatti & 9ine
- kapelswan › letra de bleeding from my nose - kapelswan
- danya efodead › letra de ты лишь моя - danya efodead
- nalu › letra de bedtime confessions - nalu
- leto › letra de cette vie - leto
- dillon james › letra de tierra dulce - dillon james
- teorico › letra de otro nivel - teorico
- чай вдвоем chay vdvoem › letra de просто друг (just friend) - чай вдвоем (chay vdvoem)
- cicero nogueira › letra de estão roubando a noiva - cicero nogueira
- ard adz › letra de pitbulls - ard adz