letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de escape - novemba

Loading...

[intro]
[instrumental]
away, away, away, away
oya
away, away, away, away
oya
away, away, away, away

[verse 1]
this one for the pain i face
for all the feelings wey i relegate
steady i dey grind on daily base
na for the paper why i no go chase? (why i no go chase o)
if dem say i craze
shey if i fall dem go feel my pain?
papa no dey my mama dey pray
365 days no holiday, e be no holiday o

[pre chorus]
man fit to craze, fit to craze
steady pressure everyday and na yawa be the case
dem no fit to feel my pain make i dey, make dem dey
everybody for him lane
only me dey run me race
no be play cause
[chorus]
if i fit to run away, i go run away, run away (run away)
be only me wey go feel my pain
feel my pain, feel my pain, feel my pain
my mama dey pray on a daily base o
i dey pray, i dey pray, i dey pray
if na to run, i go run away
if i fit to run, i go run away

[refrain]
say if i fit to run away, run away, run away
e be only me wey go feel my pain o
feel my pain, feel my pain
i go run away, run away
run away away

[post chorus]
away, away, away, away
only me dey run my race
away, away, away, away, away
this one no be any man grace oh na
away, away, away, away, away
away, away, away, away, away

[verse 2]
i know say problem no dey finish
brother man e be things
if u say i lie omo you for try be me
steady i dey grind i dey hustle no sleeping
i dey find my riddim
but dem no know say
[pre chorus]
man fit to gbes fit to craze
steady pressure everyday and na yawa be the case
dem no fit to feel my pain
make i dey make dem dey
everybody for him lane
only me go run me race
no be play ’cause

[chorus]
if i fit to run away
i go run away, run away, run away
run away
be only me wey dey feel my pain o
feel my pain feel my pain
feel my pain
mama dey pray on a daily base
i dey pray, i dey pray, i dey pray
if na to run i go run away
if i fit to run away
i go run away run away

[instrumental]

[pre chorus]
man fit to craze fit to craze
steady pressure everyday
and na yawa be the case
dem no fit to feel my pain
make i dey, make dem dey
everybody for him lane
only me dey run me race
no be play cause
[outro]

[instrumental]

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...