letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de happy - nine pm

Loading...

yah man
nine pm again
better know dis

i say you no fit change my mood coz me idey happy mood
me idey follow my lane i want dey in my rising mood
i say dem try to make me sad but me i pass through
if it no be my god who
shoutout to all me fandem since day one wey you still stay true
fun foolers too
you dey pretend to love me but me i see you
and you dey lie to the world about me see idey laugh you
idey good mood see no haters
go check my wallets
happy life idey live fun foolers
what be your matter mr hater
up till today you no get your answers
me i sweet pass fanta happy like santa

you dey hate me more but still i be happy

when you look my face do i look like am angry

if you like hate me more but still i be happy

me idey love my life dats y i be happy

me idey joke
idey smile idey laugh
you no fit learn my style that’s y you still dey sad

if you like mad
me i no look you saf
idey do my thing i feel like a boss
nun nuh dem me idey trust
de real be few but the fake dem be more

likkle pikkin shw3 ni dross
10 years come you still no dey wash
but you dey derr you dey bluff
one for you but still i get more
profit no loss
shoutout to my god i still be de don
fun foolers we are done
the song is for you
you dey hate me more but still i be happy

when you look my face do i look like am angry

if you like hate me more but still i be happy

me idey love my life dats y i be happy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...