letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de street is not smiling - nifty burly

Loading...

street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey
street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey smile

this street wey e dey so
you no fit know how e dey go
omo everything e dey weird code
just go, keep going

the street almost got me thinking
god is isn’t really seeing
neither does he listens
are you being a realist b’
or you just talking silly
i’m working eagerly
to get off the rock bottom quickly
to a point where all can really see me
i’ve been rapping from lasgidi
well, still in lasgidi
i’ve been bustling to and fro from name it
down to your city
had to give in to singing
so i can leave the street quickly
gotta make papa feel me
so i take my music seriously
na inside life things dey unfold
omo you go see wetin eyes no fit see
even mouth self no fit talk o
omo no be small thing i dey yarn you o
na inside life things dey unfold
omo you go see wetin eyes no fit see
even mouth self no fit talk o
omo no be small thing i dey yarn you my brother

street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey
street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey smile

i’m doing this for everyone with a dream
that seems far to reach
remember what they tell you as a kid
don’t let go of it
that you can truly be
whatever brother you wanna be
that you can truly win
if only brother you never quit
never ever quit, never retreat
easy to spit
on a daily millions of dreams are going six feet
things flipped when i realized that the truth is
difference between me and my idol is that he never quit
na inside life things dey unfold
omo you go see wetin eyes no fit see
even mouth self no fit talk o
omo no be small thing i dey yarn you o
na inside life things dey unfold
omo you go see wetin eyes no fit see
even mouth self no fit talk o
omo no be small thing i dey yarn you my brother

street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey
street is not smiling
omo e won kpa me
this is not likely
omo e no dey, omo e no dey smile

https://soundcloud.com/asemota-burly/street-is-not-smiling-mp3?ref=clipboard&p=a&c=1&utm_source=clipboard&utm_medium=text&utm_campaign=social_sharing

https://youtu.be/j0hmc0bst6w

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...