letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de chase me - nhavie

Loading...

despite all the talks i’m chilling with mah homie
standing ovation for my gees wey support me
twist and whyne upon my body mami no get time for dulling
and if you see on the road just call me “obodo pallazi” (hmmm)

i be commander!
(i be army)
commander!
(hot like fire)
straight from nigeria
(pure desire)
oh! nigeria
(street commander)
now you see i’m higher!
(make you hear me)
higher than your father
(werey wan betray me)
wónfè jàmi layà
(waka waka fellows)
buh me no dey tire
(see i shoot your belly)
see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wón gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!

as i enter
dey dey scatter
causing yawa
i be thunder
if i strike you, you go scatter (eiii oooo)
elè ri mimù (ri mimú)
u cannot undo (o no no)
wetin jah don do ooooo ( o no no oooo)

i be commander!
(i be army)
commander!
(hot like fire)
straight from nigeria
(pure desire)
oh! nigeria
(street commander)
now you see i’m higher!
(make you hear me)
higher than your father
(werey wan betray me)
wónfè jàmi layà
(waka waka fellows)
buh me no dey tire
(see i shoot your belly)
see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wòn gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!

see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wòn gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...