letra de prière - neyoog
chorus
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my fears early momo
early momo early momo
i draft my plans early momo
early momo early momo
verse 1
early momo na for god to decide
wetin i go do for the rest of of my life
i believe in this thing wey dem call make we hustle hard
even when i dey place of work omo
i still dey smile
no matter wetin them do me omo
i no go frown my face to my customier
i go tell them make them feel me make them feel my vibe
no be everything wey worry me the world must to know about
that why i say to god i say my prayer
chorus
early momo early early early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
verse 2
yeh yeh yeh
who dey who dey
who dey who dey who dey who dey who dey
sweetie pass my past
i tell god about my plans
people wey see me wey dey fight
i tell them say no be time for that
sin to god i say ba baba loke give me power
these things are not for me
lagos traffic don too hold me down
hook
early momo i say my prayers
early momo i pray to jah early momo
chorus
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
verse 3
no be only me get the problems of the world
give me one turkey make i chop first
if i still feel sad i go meet my doctor
na me neyoo na me neyoog ang
early momo
letras aleatórias
- libio › letra de isso é imortal - líbio
- kodak black › letra de freezing my pinky - kodak black
- 深見梨加 rika fukami › letra de route venus - 深見梨加 (rika fukami)
- cairn › letra de in my head - cairn
- lauren tate › letra de mondays make me feel so awful - lauren tate
- isac elliot › letra de hentoo - isac elliot
- nemo p › letra de quavo - nemo p
- diep bao ngoc › letra de khi nỗi đau dừng lại - diệp bảo ngọc
- jeffrey eli › letra de ladybug - jeffrey eli
- abby holliday › letra de eggshells - abby holliday