letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de numbers don't lie - nahtay

Loading...

dj nahtay

verse 1:
burst
too quick to get disgust
n0body can ever test this cause
yaa, and so we chase this cause
ego one hundred, so they hate this boss
i wonder wetin dey sup
dem no go talk until hennessey pop
if you no fit drop anything wey go dey burst
this head, lemme trip, then let’s end this talk

hook:
i am way up, high like the 4th of july
pretty girl roll up, i tell her say n0body go whine

watch me ama get that bread
numbers don’t lie
and rappers no dey rap again
rappers don’t lie

verse 2:
i no fit drop anything wey no go burst head
no be forming you can tell when i am disgusted
i no fit drop, i’m sick one of the hottest
another sec, lemme tell em i’m the hottest
and now my migos in town you better offset
all of my n-ggas in town they’ll be on set
but no go touch the wrong side when we upset
cuz when e burst, i bet you no go off shirt
shey na 4 fut i grad
and all of those times, shey na fut i mad
and all of those 5 years that i put and didn’t grad
we no fit show the stripe, so them boys no go grab
everybody sad but my people too dey cast
my poeple campaign and e-murphy nearly pass
my chick for kpakungu, person clear her from the back
my shawty couldn’t talk
so i saw and i sat, now i’m shocked at the house
i’m amazed by the act..
when everywhere hot, many people go dey scarce
anyhow e be we must make am to the top
i appreciate sparkles, see your light no go dey dark
and then tata, you just brought out a man
this man came out like a bullet outta a gun
something spark, maybe margic or na jazz
i appreciate that, but i wish you understand

hook:
i am way up, high like the 4th of july
pretty girl roll up, i tell her say n0body go whine

watch me ama get that bread
numbers don’t lie
and rappers no dey rap again
rappers don’t lie

watch me ama get that bread
numbers don’t lie
and rappers no dey rap again

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...