letra de charlie tcha-tcha - muxxxmill
intro;
mya baby ran away (ee)
she ran she tag charlie (cha-tcha)
mya i dey hail her make she stop (sto, sto)
muzzi dress, i wan charlie (tcha-tcha)
straight seven-up-from-do-ormat
you not fit make am talk
like nyain-nya-nya-nya
verse 1;
hol’up
tha punani, i was made for
i wan yan wit, i still wan score mo-ore goals
straight spot hmm for my dream league
reppin ur vibe one kain called jinga
anhhhh, annh, anhh
this firewood she go carry
na ah by force
e too hot nwane no fit focus
ginger dey pepper d-mn
you wey tight pass zobo
est-ce que ma bouche sén(t)
i wan l!ck hope e cold?
kokobilolo, kokobilolo
hope e co-oo-old
i wan l!ck no no no form
verse 2;
kongi wey dey no fit sell
their fada, this rizler
e dey trash my lo lo lo lo
ghetto i lo-love you
hajia zain0bu, peace & blessings o-on you
she know who she born uh
sensi la naturale ah
why tigh(t) dada?
chorus;
leke-leke (leke)
gimme one one-kain-finger
charlie tcha-tcha-tcha-tcha
you self bad bad sha
jigida da-da-da-da
omalicha nwam-nwam-nwam
flip script moku t-t-temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave-leave-leave-leave, (eee huh yeah)
verse 3;
she be type wey go clean my nyash
if i-i sh-t for church
i no go leave after pikin
i be ur baby -adekunle
i been knw this shima ooo
e don tey
she still like
broke boy, stay far away
no no no be toooday
god go forbid!
pre-chorus;
the gist end in okay, may be
if i put head, for her toto….
dis one e don do, don do, you be aprokokoko
she say charlie spread me like tolo-tolo (tolo)
tolo-tolo (tolo)
whr u dey go (tolo)
tolo-tolo (tolo) yah-e-yah
chorus;
leke-leke (leke)
gimme one one-kain-finger
charlie tcha-tcha-tcha-tcha
you self bad bad sha
jigida da-da-da-da
omalicha nwam-nwam-nwam
flip script moku t-t-temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave-leave-leave-leave, (eee huh yeah)
outro;
na charlie she want
charlie tcha tcha
buh na muxmill you need
charlie tcha tcha
ooooohh
charlie tcha tcha
ya-pa
oma-charlie nwam nwam nwam
sitted on the wall
charlie tcha tcha
we sitted on the wall
charlie tcha tcha
no dey denge pose here
oma-charlie tcha tcha
i go break pesin pikin-leg
nwam nwam nwam
hmm nyain-nya-nya-nya
nyain-nya-nya-nya
letras aleatórias
- yasin › letra de intro - yasin
- yelawolf › letra de billy goat (freestyle) - yelawolf
- polyenso › letra de happy - polyenso
- nile of betrayal › letra de heartless - nile of betrayal
- arca › letra de desafío - arca
- sidxram › letra de seth - sidxram
- will1 › letra de mia(rough draft) - will1
- 2lz g › letra de persistence - 2lz g
- low elite squad › letra de woah - low elite squad
- sonywhore › letra de кипяток - sonywhore