letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de olúwa jọ̀ - mr eazi

Loading...

[intro]
tosin, good morning
once again thank you
i just woke up to see a standing order again
may the lord stand for you in jesus name

[verse]
tell my mummy sey i go bare the cost
tell deborah sey enough is enough
my friends tell me i don change ’cause i no dey pick their call
some vex for me ’cause i unfollow them for instagram
e be hard to know person wey love me for real
swear to god, i feel lonely with people around me
i get problems i dey face, tell me na who i go yarn?
my pastor say e go pray as long as i send am cash

[chorus]
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...