letra de magician - morravey
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma-mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma-mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
letras aleatórias
- young mastiffik › letra de лучше (better) - young mastiffik
- happy birthday mr baskets › letra de intro - happy birthday mr. baskets
- benny benji › letra de satan - benny benji
- rot ken › letra de clear out the room - rot ken
- upstrz › letra de miss it too - upstrz
- juju nvm › letra de tell her not to play this - juju nvm
- sacky › letra de 21 freestyle - sacky
- kojo cz › letra de minibar - kojo (cz)
- empyre uk › letra de stone (acoustic) - empyre (uk)
- ed ames › letra de let it snow! let it snow! let it snow! - ed ames