
letra de magician - morravey
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma-mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma-mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
letras aleatórias
- letra de burglary in america - anthony caul
- letra de instinct - velo syn
- letra de where are you now? (m.i.k.e. vocal remix) - ian van dahl
- letra de ex games - chaddy champú
- letra de you and i - sherman records music playlist
- letra de rules - bellaa tee
- letra de lynwood theater in the rain - lost reception
- letra de turn (rafael's turn back the retro remix) - karmacoda
- letra de that is not what i forgot - paypalman92
- letra de cinema (laidback luke remix) - benny benassi