letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de high grade - more check$

Loading...

[intro: more check$]
okay youngbeat positive the mic na
you know as e dey be

[chorus: more check$]
ahhh ahh ahh highhhh
everything demma graaaaaade
make you hustle hustle haaaaaaard
every night every day ehh ehhh

[verse 1: more check$]
the other day men i been sit down for my living i been say make i tune to my station i see the news
omo demma government demma give them propaganda omo dey levy am back to back no reason am
omo demma government man dey no send you man
they want get the cheese dey no send you man
they want pull the van dey no send you man them want get hotels everyday
make you go man to another country
see wetin demma government them demma do demma build everything
demma invest everything demma put everything
for ma foreign land oya wait
tell me say na how long wey we want dey reason this kind of thing wey we dey today?
22 centuries yet see my guys everyday them dey play the piano just for the cheese

[chorus: more check$]
ahhh ahh ahh high
demma n-gga demma say ehh ehhh
make you hustle hustle haaaaaaard
every night every day ehh ehhh
[verse 2: joe wizzy]
yeah
back in the days when the money no dey
back in the days we dey for street
back in the days i dey pray to god
make e bless me and give me money
i want to bless e mama
i want to change story
i want to make her happy
i want to position her
bless her life and change her to a fine lady

when money no dey guys come in my sight
when money no dey guys demma give me 10 yards
tell me why i no go buy the motor
buy benz, buy ferrarri
travel overseas murder the shows

[chorus: more check$]
ahhh ahh ahh high
demma n-gga demma saaaaaaaayyyyyyy
make you hustle hustle haaaaaaard
every night every day ehh ehhh

[verse 2: joe wizzy]
yeah
back in the days when the money no dey
back in the days we dey for street
back in the days i pray to god
make e bless me and give
bless my life make i bless e mama
i want to change her to fine lady
take her go go overseas
make i tune this fine lady
look the man like i’m reigning now
i’m on da beat
guys them dey holla my name
all my street guys demma tune in the vibe
i be a king with the biggest crown
i be a star with the biggest shine
where you dey when i no get the money?
where you dey when i no get shigga?
where you dey when the street dey raw?
right now joe wizzy dey for this place
and i take over and they feel the vibe
baba god e dey my side
wetin you want come tell me right now
make way i go shoot you gun shot
[outro: more check$]
okay
we stepping out of the box right now
high grade
high spirit
inside life

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...