letra de you - moelogo
[verse 1]
i den yarn the same tory
there’s no scene without me
even your faves are looking me
say we born dis pikin
dem dey see but no go talk
dem dey jealous no be small
why i go fear human being
when i be god pikin
[chorus]
who are you
who are you
you talking down on me
you talking about me
hey
who are you
so who are you
to be talking down on me
you talking about me
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
[verse 2]
dem den talk about my p
while i focus on my p
just because i left the p
you can’t take man for a p
where were you
when i no get money
where were you
when i did shows for free
where were you back then
where were you back when
back then
then then then
mad
[chorus]
who are you
who are you
you talking down on me
you talking about me
hey
who are you
so who are you
to be talking down on me
you talking about me
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
leave dem
fi won le
na their problem
yago iona for the baddest
letras aleatórias
- ynkeumalice › letra de flamin hot - ynkeumalice
- there will be fireworks › letra de something borrowed - there will be fireworks
- 2hug › letra de можно (mozhno) - 2hug
- caleb fields › letra de christmas in the desert - caleb fields
- black tiger sex machine ymir › letra de sword in stone - black tiger sex machine & ymir
- edy lemond › letra de vrum vrum vou de carrinho - edy lemond
- the handsome family › letra de two black shoes - the handsome family
- julia ecklar › letra de starship unity - julia ecklar
- ryan nealon › letra de matter of time - ryan nealon
- arman miladi › letra de vaghti shab mishe - arman miladi